Lyrics: Oritse Femi – U (Unity) | 9jabaze | The site that provides the most complete music chords

Are you looking for a topic Lyrics: Oritse Femi – U (Unity) | 9jabaze right? If so, then you can watch it right here.

Lyrics: Oritse Femi – U (Unity) | 9jabaze | You can find many other song chords here

Advertisement pool

Lyrics: Oritse Femi - U (Unity)
Lyrics: Oritse Femi – U (Unity)

Yeah
Musical Taliban
Number one
W’on fokasibe
Fresh one
W’on jokosibe
Yeaaaaa

Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My people
Oya Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My Naija

We used to love our brothers
Now we don dey kill one another
We be Giant of Africa for mouth
My people dem no dey live better

Make we stop all the Killy killy
Stop all the thiefy thiefy o
Stop all the burning burning
My Brother and my Sister

Make we stop all the yama yama
No time for Jaga Jaga o
Stop all the cunny cunny
My brother and my sister

We say we love one another
All of us dey wear one agbada
If we observe the goodness of life
We no go like to kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh
Ohh ya ya
You and me na the koko
Unity oh na the koko oh
Ohh oh oh
You na the koko

Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My naija
Oya Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My people

We used to love our sisters
Now dem come dey use them for rituals
We be Giant of Africa for mouth
My people dem no dey live better

You know say naija we sabi work oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
You know say naija we sabi book
You know say naija e go still good

Kilofe Kile tu feka she
Je ko mo
E le se ro malo wo
Hundred trillion dey for your account
I want to hear wo gbe ni toro
O ma she o
Mi shey la toro o
Ni ilu ti wan ti biwon
Tell me when this gbege go stop

Make we stop all the Killy killy
Stop all the thiefy thiefy o
Stop all the burning burning
My Brother and my Sister

Make we stop all the yama yama
No time for Jaga Jaga o
Stop all the cunny cunny
My brother and my sister

We say we love one another
All of us dey wear one agbada
If we sabi the goodness of life
We no go like kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh
Unity oh na the koko oh
Unity oh na the koko oh
U na the koko oh
(One love keep us together)

You know say naija we sabi work oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
You know say naija we be good people ya ya ya
You know say naija e go still good

GET THE AUDIO BELOW
DOWNLOAD MP3: Oritse Femi – U (Unity)

Advertisement pool

You can find more useful information here: See more

Lyrics: Oritse Femi – U (Unity) | 9jabaze And searches related to this topic

#Lyrics #Oritse #Femi #Unity #9jabaze

Lyrics: Oritse Femi – U (Unity) | 9jabaze

>>See more useful information provided by us here: More info here.

Review the information related to the topic Lyrics: Oritse Femi – U (Unity) | 9jabaze again

Advertisement pool

Lyrics: Oritse Femi - U (Unity)
Lyrics: Oritse Femi – U (Unity)

Yeah
Musical Taliban
Number one
W’on fokasibe
Fresh one
W’on jokosibe
Yeaaaaa

Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My people
Oya Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My Naija

We used to love our brothers
Now we don dey kill one another
We be Giant of Africa for mouth
My people dem no dey live better

Make we stop all the Killy killy
Stop all the thiefy thiefy o
Stop all the burning burning
My Brother and my Sister

Make we stop all the yama yama
No time for Jaga Jaga o
Stop all the cunny cunny
My brother and my sister

We say we love one another
All of us dey wear one agbada
If we observe the goodness of life
We no go like to kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh
Ohh ya ya
You and me na the koko
Unity oh na the koko oh
Ohh oh oh
You na the koko

Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My naija
Oya Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My people

We used to love our sisters
Now dem come dey use them for rituals
We be Giant of Africa for mouth
My people dem no dey live better

You know say naija we sabi work oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
You know say naija we sabi book
You know say naija e go still good

Kilofe Kile tu feka she
Je ko mo
E le se ro malo wo
Hundred trillion dey for your account
I want to hear wo gbe ni toro
O ma she o
Mi shey la toro o
Ni ilu ti wan ti biwon
Tell me when this gbege go stop

Make we stop all the Killy killy
Stop all the thiefy thiefy o
Stop all the burning burning
My Brother and my Sister

Make we stop all the yama yama
No time for Jaga Jaga o
Stop all the cunny cunny
My brother and my sister

We say we love one another
All of us dey wear one agbada
If we sabi the goodness of life
We no go like kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh
Unity oh na the koko oh
Unity oh na the koko oh
U na the koko oh
(One love keep us together)

You know say naija we sabi work oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
You know say naija we be good people ya ya ya
You know say naija e go still good

GET THE AUDIO BELOW
DOWNLOAD MP3: Oritse Femi – U (Unity)

Advertisement pool

Thank you very much for your interest in our article. We hope this information is of great value to you.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *