Lyrics: Wizkid – Ease Your Mind | 9jabaze | The site that provides the most complete music chords

Are you looking for a topic Lyrics: Wizkid – Ease Your Mind | 9jabaze right? If so, then you can watch it right here.

Lyrics: Wizkid – Ease Your Mind | 9jabaze | You can find many other song chords here

Advertisement pool

Lyrics: Wizkid - Ease Your Mind
Lyrics: Wizkid – Ease Your Mind

DOWNLOAD/STREAM AUDIO

Wizkid – “Ease Your Mind Lyrics”

It’s Kel P vibes

[Verse 1]
Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things?don?happen for my?life, wey make me realise
Say, many?things go happen, and it’s real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws

[Chorus]
Some days, it fit be lie say your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like say your light no come
Just ease your mind
You know say, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

[Bridge]
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje, o ooo
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

[Verse 2]
Looking at my past, i’m glad it’s over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See Starboy dey here, many men dey here
And the kele and the girls, all of them dey here

[Outro]
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

[Instrumentals]

Mix monster

Advertisement pool

You can find more useful information here: Australia.xemloibaihat.com/lyric/

Lyrics: Wizkid – Ease Your Mind | 9jabaze And searches related to this topic

#Lyrics #Wizkid #Ease #Mind #9jabaze

Lyrics: Wizkid – Ease Your Mind | 9jabaze

>>See more useful information provided by us here: See more here.

Review the information related to the topic Lyrics: Wizkid – Ease Your Mind | 9jabaze again

Advertisement pool

Lyrics: Wizkid - Ease Your Mind
Lyrics: Wizkid – Ease Your Mind

DOWNLOAD/STREAM AUDIO

Wizkid – “Ease Your Mind Lyrics”

It’s Kel P vibes

[Verse 1]
Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things?don?happen for my?life, wey make me realise
Say, many?things go happen, and it’s real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws

[Chorus]
Some days, it fit be lie say your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like say your light no come
Just ease your mind
You know say, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

[Bridge]
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje, o ooo
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

[Verse 2]
Looking at my past, i’m glad it’s over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See Starboy dey here, many men dey here
And the kele and the girls, all of them dey here

[Chorus]
Some days, it fit be lie say your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like say your light no come
Just ease your mind
You know say, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

[Outro]
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

[Instrumentals]

Mix monster

Advertisement pool

Thank you very much for your interest in our article. We hope this information is of great value to you.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *