Are you looking for a topic Crayon – Do Me (Lyrics) | 9jabaze right? If so, then you can watch it right here.
Table of Contents
Crayon – Do Me (Lyrics) | 9jabaze | You can find many other song chords here
STREAM/DOWNLOAD MP3
Baby fresh I love this beat…
Wawawa
Show me your waist work (eh)
I go give you the moon (eh)
hmm we fit do am for titok (keh)
and I for like make we link up
Lick your lip gloss
show me your footwork (eh)
you too bad na Wetin sup (Oshey oh )
Hmm if them like make them jealous (owe)
If them like make them jeaslous
I still Dey love up yeah…..
Ma Shay mi beyen oh
baby ma Shay mi beyen
don’t do me
don’t now (don’t do me)
baby don’t do me like that
Ma Shay mi beyen oh
baby I Dey here for ya
don’t do me now don’t do me don’t me
Baby if them wan find you
make them come find me
if e concern you e concern me
if them wan try you them wan try me
If e concern you e concern me
amebo make them cho cho
if e concern you e concern me
if them wan touch you them wan touch me
if e concern you e concern me
Ordinary text I Dey para gan ni (eh)
I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh)
e don do me
all the love wey you give e don do me
and as fine like this e don do me
and as you set like e don me
baby e don me…
RELATED: Crayon – Kpano (Video)
Ma Shay mi beyen oh
baby ma Shay mi beyen
don’t do me
don’t now (don’t do me)
baby don’t do me like that
Ma Shay mi beyen oh
baby I Dey here for ya
don’t do me now don’t do me don’t me
Baby if them wan find you
make them come find me
if e concern you e concern me
if them wan try you them wan try me
If e concern you e concern me
amebo make them cho cho
if e concern you e concern me
if them wan touch you them wan touch me
if e concern you e concern me
Ordinary text I Dey para gan ni (eh)
I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh)
e don do me
all the love wey you give e don do me
and as fine like this e don do me
and as you set like e don me
baby e don me…
https://www.youtube.com/watch?v=IZvTjuUi7Kc
Published on: August 18, 2020. at: 09:36
61
You can find more useful information here: https://australia.xemloibaihat.com/lyric//
Crayon – Do Me (Lyrics) | 9jabaze And searches related to this topic
#Crayon #Lyrics #9jabaze
Crayon – Do Me (Lyrics) | 9jabaze
>>See more useful information provided by us here: View here.
Review the information related to the topic Crayon – Do Me (Lyrics) | 9jabaze again
STREAM/DOWNLOAD MP3
Baby fresh I love this beat…
Wawawa
Show me your waist work (eh)
I go give you the moon (eh)
hmm we fit do am for titok (keh)
and I for like make we link up
Lick your lip gloss
show me your footwork (eh)
you too bad na Wetin sup (Oshey oh )
Hmm if them like make them jealous (owe)
If them like make them jeaslous
I still Dey love up yeah…..
Ma Shay mi beyen oh
baby ma Shay mi beyen
don’t do me
don’t now (don’t do me)
baby don’t do me like that
Ma Shay mi beyen oh
baby I Dey here for ya
don’t do me now don’t do me don’t me
Baby if them wan find you
make them come find me
if e concern you e concern me
if them wan try you them wan try me
If e concern you e concern me
amebo make them cho cho
if e concern you e concern me
if them wan touch you them wan touch me
if e concern you e concern me
Ordinary text I Dey para gan ni (eh)
I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh)
e don do me
all the love wey you give e don do me
and as fine like this e don do me
and as you set like e don me
baby e don me…
RELATED: Crayon – Kpano (Video)
Ma Shay mi beyen oh
baby ma Shay mi beyen
don’t do me
don’t now (don’t do me)
baby don’t do me like that
Ma Shay mi beyen oh
baby I Dey here for ya
don’t do me now don’t do me don’t me
Baby if them wan find you
make them come find me
if e concern you e concern me
if them wan try you them wan try me
If e concern you e concern me
amebo make them cho cho
if e concern you e concern me
if them wan touch you them wan touch me
if e concern you e concern me
Ordinary text I Dey para gan ni (eh)
I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh)
e don do me
all the love wey you give e don do me
and as fine like this e don do me
and as you set like e don me
baby e don me…
https://www.youtube.com/watch?v=IZvTjuUi7Kc
Published on: August 18, 2020. at: 09:36
61
Thank you very much for your interest in our article. We hope this information is of great value to you.