Lyrics: Falz – Way ft. Wande Coal | 9jabaze | The site that provides the most complete music chords

Are you looking for a topic Lyrics: Falz – Way ft. Wande Coal | 9jabaze right? If so, then you can watch it right here.

Lyrics: Falz – Way ft. Wande Coal | 9jabaze | You can find many other song chords here

Advertisement pool

Lyrics: Falz - Way ft. Wande Coal
Lyrics: Falz – Way ft. Wande Coal

[Chorus – Wande Coal]
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe, gbagbe
No be everybody father lo kawe, lo kawe
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe
No be everybody wey go
No be everybody know book
E no mean say me I be fool
Money dey me account like
Don’t make me lose my cool
If you give me, make you give me like
If you give me, make you give me like

[Verse 2 – Falz]
Mo ti mope mi o smart lati class one
Iwo nso oyinbo emi ń tabon
And I got a F9 in Maths gan-an
But I’m calculating hundred thousand (dollars)
Wey you hustle for one year
Me I made it on one endorsement
Five point GP from the onset
So you mean you still dey find employment?
That be nonsense but I’m the dumbest
Ta lo sọ bẹ?
See the numbers I recorded at the concept
Feel the pocket
How you go dey ask me say wetin be budget?
I’m insulted!

[Chorus – Wande Coal]
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe, wa
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe

[Verse 2 – Falz
No be everybody wey go school
Who dey hustle na hin know the real way oo
Everything we do is all about the ego
Ogbeni check oo
No be who score hundred percent oo
Many men don make it at the ghetto
And if you check, dem no pass NECO (is that so?)
No dey form say you get sense
Na how you dey measure your intelligence?
But we still no dey fit see the extent
If you no dey get cheque, what’s the essence
When boys no dey fit feel your presence?

[Chorus – Wande Coal]
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe, wa
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe

GET AUDIO BELOW

    DOWNLOAD MP3: Falz – Way ft. Wande Coal
    Advertisement pool

Published on: November 5, 2017. at: 21:39

  • POST VIEWS
    42
  • You can find more useful information here: See more here

    Lyrics: Falz – Way ft. Wande Coal | 9jabaze And searches related to this topic

    #Lyrics #Falz #Wande #Coal #9jabaze

    Lyrics: Falz – Way ft. Wande Coal | 9jabaze

    >>See more useful information provided by us here: See here.

    Review the information related to the topic Lyrics: Falz – Way ft. Wande Coal | 9jabaze again

    Advertisement pool

    Lyrics: Falz - Way ft. Wande Coal
    Lyrics: Falz – Way ft. Wande Coal

    [Chorus – Wande Coal]
    Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
    Eni to mo way lo mowe, gbagbe
    No be everybody father lo kawe, lo kawe
    Awa lomo way way, way way
    Eni to mọ way lo mowe
    Awa lomo to mọ way
    Kowo ti pe kowo wole
    No be everybody wey go school lo mowe
    No be everybody wey go
    No be everybody know book
    E no mean say me I be fool
    Money dey me account like
    Don’t make me lose my cool
    If you give me, make you give me like
    If you give me, make you give me like

    [Verse 2 – Falz]
    Mo ti mope mi o smart lati class one
    Iwo nso oyinbo emi ń tabon
    And I got a F9 in Maths gan-an
    But I’m calculating hundred thousand (dollars)
    Wey you hustle for one year
    Me I made it on one endorsement
    Five point GP from the onset
    So you mean you still dey find employment?
    That be nonsense but I’m the dumbest
    Ta lo sọ bẹ?
    See the numbers I recorded at the concept
    Feel the pocket
    How you go dey ask me say wetin be budget?
    I’m insulted!

    [Chorus – Wande Coal]
    Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
    Eni to mo way lo mowe gbagbe
    No be everybody father lo kawe, wa
    Awa lomo way way, way way
    Eni to mọ way lo mowe
    Awa lomo to mọ way
    Kowo ti pe kowo wole
    No be everybody wey go school lo mowe

    [Verse 2 – Falz
    No be everybody wey go school
    Who dey hustle na hin know the real way oo
    Everything we do is all about the ego
    Ogbeni check oo
    No be who score hundred percent oo
    Many men don make it at the ghetto
    And if you check, dem no pass NECO (is that so?)
    No dey form say you get sense
    Na how you dey measure your intelligence?
    But we still no dey fit see the extent
    If you no dey get cheque, what’s the essence
    When boys no dey fit feel your presence?

    [Chorus – Wande Coal]
    Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
    Eni to mo way lo mowe gbagbe
    No be everybody father lo kawe, wa
    Awa lomo way way, way way
    Eni to mọ way lo mowe
    Awa lomo to mọ way
    Kowo ti pe kowo wole
    No be everybody wey go school lo mowe

    GET AUDIO BELOW

      DOWNLOAD MP3: Falz – Way ft. Wande Coal
      Advertisement pool

    Published on: November 5, 2017. at: 21:39

  • POST VIEWS
    42
  • Thank you very much for your interest in our article. We hope this information is of great value to you.

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *