Lyrics: Harrysong – Audio Donation | 9jabaze | The site that provides the most complete music chords

Are you looking for a topic Lyrics: Harrysong – Audio Donation | 9jabaze right? If so, then you can watch it right here.

Lyrics: Harrysong – Audio Donation | 9jabaze | You can find many other song chords here

Advertisement pool

Lyrics: Harrysong - Audio Donation

STREAM/DOWNLOAD MP3

Harrysong – “Audio Donation Lyrics

Chorus
Audio donation
Lai Lai Lai la
Don take over the nation
Lai Lai Lai la
For this coronation
Lai Lai Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai Lai la

Verse 1
Me sef I wan donate (Donate)
I get one Trillion to donate (Donate)
Even my Kidney to donate (Donate)
Aso Rock send the details
Instead of me to give the poor, I give the Elites
Smart guys, sharp guys

Chorus
Audio donation
Lai Lai E Lai la
Lai Mohammed Oh
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Verse 2
Abeg how much we done donate? (Donate)
Wey the donators, wey the receiver?
Can I see the balance?
Abeg more people wan donate
Accountant general office burn who can relate
Who wise, Who b fool

Chorus
Audio donation
Lai Lai E Lai la
Lai Mohammed Oh
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Verse 3
Dem say make we stay for house, say Corona dey come
Coro never land, 10 Billion Dollar wan go
As thief no dey taya, thief no dey rest
Thief no dey shame, Naso God no dey sleep

Chorus
Lai Lai E Lai la
Don take over the nation
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Outro
Mohammed Oh
Lai Mohammed oh
(It’s Alaadin the dangerous)
My Oga Mohammed oh
For this Quarantine,
For this Quarantine dem don Corona the Nation

No be everything wey eye dey see na ehm mouth dey talk ooo

Advertisement pool

Published on: May 11, 2020. at: 11:11

  • POST VIEWS
    46
  • You can find more useful information here: See more

    Lyrics: Harrysong – Audio Donation | 9jabaze And searches related to this topic

    #Lyrics #Harrysong #Audio #Donation #9jabaze

    Lyrics: Harrysong – Audio Donation | 9jabaze

    >>See more useful information provided by us here: https://australia.xemloibaihat.com.

    Review the information related to the topic Lyrics: Harrysong – Audio Donation | 9jabaze again

    Advertisement pool

    Lyrics: Harrysong - Audio Donation

    STREAM/DOWNLOAD MP3

    Harrysong – “Audio Donation Lyrics

    Chorus
    Audio donation
    Lai Lai Lai la
    Don take over the nation
    Lai Lai Lai la
    For this coronation
    Lai Lai Lai la
    Dem don quarantine the nation
    Lai Lai Lai la

    Verse 1
    Me sef I wan donate (Donate)
    I get one Trillion to donate (Donate)
    Even my Kidney to donate (Donate)
    Aso Rock send the details
    Instead of me to give the poor, I give the Elites
    Smart guys, sharp guys

    Chorus
    Audio donation
    Lai Lai E Lai la
    Lai Mohammed Oh
    Lai Lai E Lai la
    For this coronation
    Lai Lai E Lai la
    Dem don quarantine the nation
    Lai Lai E Lai la

    Verse 2
    Abeg how much we done donate? (Donate)
    Wey the donators, wey the receiver?
    Can I see the balance?
    Abeg more people wan donate
    Accountant general office burn who can relate
    Who wise, Who b fool

    Chorus
    Audio donation
    Lai Lai E Lai la
    Lai Mohammed Oh
    Lai Lai E Lai la
    For this coronation
    Lai Lai E Lai la
    Dem don quarantine the nation
    Lai Lai E Lai la

    Verse 3
    Dem say make we stay for house, say Corona dey come
    Coro never land, 10 Billion Dollar wan go
    As thief no dey taya, thief no dey rest
    Thief no dey shame, Naso God no dey sleep

    Chorus
    Lai Lai E Lai la
    Don take over the nation
    Lai Lai E Lai la
    For this coronation
    Lai Lai E Lai la
    Dem don quarantine the nation
    Lai Lai E Lai la

    Outro
    Mohammed Oh
    Lai Mohammed oh
    (It’s Alaadin the dangerous)
    My Oga Mohammed oh
    For this Quarantine,
    For this Quarantine dem don Corona the Nation

    No be everything wey eye dey see na ehm mouth dey talk ooo

    Advertisement pool

    Published on: May 11, 2020. at: 11:11

  • POST VIEWS
    46
  • Thank you very much for your interest in our article. We hope this information is of great value to you.

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *