LYRICS: Korede Bello – Mungo Park | 9jabaze | The site that provides the most complete music chords

Are you looking for a topic LYRICS: Korede Bello – Mungo Park | 9jabaze right? If so, then you can watch it right here.

LYRICS: Korede Bello – Mungo Park | 9jabaze | You can find many other song chords here

Advertisement pool

image

[Intro]
Yes, which one of you
Can tell me who discovered river Niger
Uncle is Mungo Park
Can you give her a round of applause?
Sir, i was thinking, i mean we were
thinking
If Mungo Park discovered river Niger
Then who discovered Mungo Park

[Verse 1]
Korede bello eh…
Oga don jazzy, tuale! when you go marry
Sheybe you get money
Why you dey dulling
Yesterday orobo, today na lepa
Shey na omo dudu abi omo pupa
No kill yourself, kill yourself
Pick one already
Wetin you dey find like you wan discover
mungo park

[Chorus]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo
Park

[Bridge – Don Jazzy]
You dey craze… hmm
Come here… ehn
If i catch you
Ogoh abi… ehn

[Verse 2]
Auntie Patricia, ehn party Patricia
Men have been knocking
Menopause is knocking (knock knock)
Who you go answer
You still dey do shakara oh
And if them ask you
You’ll say all men are the same
But If all men the same
Then pick one already
E don dey look like you wan discover
Mungo Park

[Chorus]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo
Park

[Bridge – Don Jazzy]
You dey craze… hmm
Come here… ehn
If i catch you
Ogoh abi… ehn

[Verse 3]
Oga Vulcanizer, i pass my neighbour
I buy my motto. I say e fit be lotto
Assalamaleikun, leikun
Waleikun Salam, Lam
Aboki *** you dey find juju for bottle
If you say na juju then go do your own
No dey pock nose like you wan discover
Mugo Park

[Chorus]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo
Park

[Outro]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Seegist.com
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo
Park

Advertisement pool

You can find more useful information here: https://australia.xemloibaihat.com/lyric/

LYRICS: Korede Bello – Mungo Park | 9jabaze And searches related to this topic

#LYRICS #Korede #Bello #Mungo #Park #9jabaze

LYRICS: Korede Bello – Mungo Park | 9jabaze

>>See more useful information provided by us here: See here.

Review the information related to the topic LYRICS: Korede Bello – Mungo Park | 9jabaze again

Advertisement pool

image

[Intro]
Yes, which one of you
Can tell me who discovered river Niger
Uncle is Mungo Park
Can you give her a round of applause?
Sir, i was thinking, i mean we were
thinking
If Mungo Park discovered river Niger
Then who discovered Mungo Park

[Verse 1]
Korede bello eh…
Oga don jazzy, tuale! when you go marry
Sheybe you get money
Why you dey dulling
Yesterday orobo, today na lepa
Shey na omo dudu abi omo pupa
No kill yourself, kill yourself
Pick one already
Wetin you dey find like you wan discover
mungo park

[Chorus]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo
Park

[Bridge – Don Jazzy]
You dey craze… hmm
Come here… ehn
If i catch you
Ogoh abi… ehn

[Verse 2]
Auntie Patricia, ehn party Patricia
Men have been knocking
Menopause is knocking (knock knock)
Who you go answer
You still dey do shakara oh
And if them ask you
You’ll say all men are the same
But If all men the same
Then pick one already
E don dey look like you wan discover
Mungo Park

[Chorus]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo
Park

[Bridge – Don Jazzy]
You dey craze… hmm
Come here… ehn
If i catch you
Ogoh abi… ehn

[Verse 3]
Oga Vulcanizer, i pass my neighbour
I buy my motto. I say e fit be lotto
Assalamaleikun, leikun
Waleikun Salam, Lam
Aboki *** you dey find juju for bottle
If you say na juju then go do your own
No dey pock nose like you wan discover
Mugo Park

[Chorus]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo
Park

[Outro]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Seegist.com
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo
Park

Advertisement pool

Thank you very much for your interest in our article. We hope this information is of great value to you.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *