Lyrics: Maleek Berry – Sisi Maria | 9jabaze | The site that provides the most complete music chords

Are you looking for a topic Lyrics: Maleek Berry – Sisi Maria | 9jabaze right? If so, then you can watch it right here.

Lyrics: Maleek Berry – Sisi Maria | 9jabaze | You can find many other song chords here

Advertisement pool

Lyrics: Maleek Berry - Sisi Maria
Lyrics: Maleek Berry – Sisi Maria.

[Intro]

Uhh

Bounce (Bounce)

Bounce eh, baby oh bounce

Bounce (Bounce)

Bounce oh, baby oh bounce

Berry pon this eh

Berry pon this eh…

[Chorus]

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma oh

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma oh

yeah

[Verse 1]

Only you, only you baby

Afurum gi n’anya (Eh eh)

No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na)

Give me chance, everyday I go love you taya (eh eh)

You too too sabi, your mama too too try

[Bridge]

Eyea eh eh

Na so, na so

E be you wey I wan marry

Na so, na so

na my pikin wey you go carry

Na so, na so

Omalicha let me love you, love you, love you

Forever love you, love you, love you my baby

[Chorus]

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma oh

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma oh

yeah

[Verse 2]

We go hammer, I go buy you plenty Diamond

Oluwa provide oh, I go dash you mansion (Mansion)

I pray for the day wey we go pull up in a Phantom

My number one, you my number one

If you no dey I no go function

GET THE AUDIO BELOW.

Advertisement pool

You can find more useful information here: https://australia.xemloibaihat.com/lyric/

Lyrics: Maleek Berry – Sisi Maria | 9jabaze And searches related to this topic

#Lyrics #Maleek #Berry #Sisi #Maria #9jabaze

Lyrics: Maleek Berry – Sisi Maria | 9jabaze

>>See more useful information provided by us here: More info here.

Review the information related to the topic Lyrics: Maleek Berry – Sisi Maria | 9jabaze again

Advertisement pool

Lyrics: Maleek Berry - Sisi Maria
Lyrics: Maleek Berry – Sisi Maria.

[Intro]

Uhh

Bounce (Bounce)

Bounce eh, baby oh bounce

Bounce (Bounce)

Bounce oh, baby oh bounce

Berry pon this eh

Berry pon this eh…

[Chorus]

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma oh

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma oh

yeah

[Verse 1]

Only you, only you baby

Afurum gi n’anya (Eh eh)

No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na)

Give me chance, everyday I go love you taya (eh eh)

You too too sabi, your mama too too try

[Bridge]

Eyea eh eh

Na so, na so

E be you wey I wan marry

Na so, na so

na my pikin wey you go carry

Na so, na so

Omalicha let me love you, love you, love you

Forever love you, love you, love you my baby

[Chorus]

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma oh

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma oh

yeah

[Verse 2]

We go hammer, I go buy you plenty Diamond

Oluwa provide oh, I go dash you mansion (Mansion)

I pray for the day wey we go pull up in a Phantom

My number one, you my number one

If you no dey I no go function

[Bridge]

Na so, na so

E be you wey I wan marry

Na so, na so

na my pikin wey you go carry

Na so, na so

Omalicha let me love you, love you, love you

Forever love you, love you, love you my baby

[Chorus]

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma oh

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma oh

yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma oh

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma oh

yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)

Sisi Ngozi, she carry back from Anambra

Imara mma eh, Imara mma oh

I for make you my lady

Imara mma eh, Imara mma oh

yeah
GET THE AUDIO BELOW.

Advertisement pool

Thank you very much for your interest in our article. We hope this information is of great value to you.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *