Lyrics: Peruzzi – Majesty ( Song Lyrics) | 9jabaze | The site that provides the most complete music chords

Are you looking for a topic Lyrics: Peruzzi – Majesty ( Song Lyrics) | 9jabaze right? If so, then you can watch it right here.

Lyrics: Peruzzi – Majesty ( Song Lyrics) | 9jabaze | You can find many other song chords here

Advertisement pool

Lyrics: Peruzzi - Majesty ( Song Lyrics)
Lyrics: Peruzzi – Majesty ( Song Lyrics)

DOWNLOAD/STREAM AUDIO

Peruzzi – Majesty Lyrics

[INTRO]
Baby you’re a miracle in my life
Cinderella, Cindodo
Purri bang bang bang
Pre bem bem bem
Bem bem bem bem bem bem
Speroach beats

[VERSE 1]
Ore
Do do don’t be shy
I no fit move until I see your light
I cry a river
If I fit walahi
Purri bang bang bang
Baby malo gbagbe
Ah! Say na your cruise I like
Show me that your miracle tonight
Take me high
I wanna feel alright

[HOOK]
If I gum body
Baby go say you dey totori
And I no want to dey bother you
But I wan know if you
Shan me
Shan me
If I gum body
Baby go say you dey totori
Me I no want to dey bother you
But I wan know if you
Shan me
Shan me

[CHORUS]
Nwanne if you see the mermaid
Her Royal Majesty
Pikin wey fine like this
She suppose dey with me
Nwanne Nwanne
I say Nwannem
If you see the mermaid
Her Royal Majesty
(Her Royal Majesty)
Pikin wey fine like this
(pikin wey fine like this)
E suppose dey with me
(Suppose dey with me)

[VERSE 2]
I promise to kiss you before you wake up (muuawah)
Love you without the makeup
Baby don’t break up
I touch down before the takeoff
Yeah e yea
Luckily for me
You know my P
Dey say I take you personal
I no fit disagree
Omo na confirm p
If you check am
True talk I no dey runs am
Come through for my area
So I for like give you your own plan
Luckily for me
You too sabi
Dey say I wan dey take you personal
I no fit disagree

[CHORUS]
Nwanne if you see the mermaid
Her Royal Majesty
Pikin wey fine like this
suppose dey with me
Nwanne Nwanne
Nwannem
If you see the mermaid
Her Royal Majesty
(Her Royal Majesty)
Pikin wey fine like this
(Like this)
E suppose dey with me
(suppose dey ee with me ee)

[OUTRO]
Kiss you (Kiss you)
Before (Wake up)
Love you (Love you)
More without makeup
Kiss you (Kiss you)
Before (Wake up)
Purri bang bang bang
Speroach beats
Swaps…swaps

Advertisement pool

Published on: March 13, 2019. at: 17:26

  • POST VIEWS
    38
  • You can find more useful information here: See more here

    Lyrics: Peruzzi – Majesty ( Song Lyrics) | 9jabaze And searches related to this topic

    #Lyrics #Peruzzi #Majesty #Song #Lyrics #9jabaze

    Lyrics: Peruzzi – Majesty ( Song Lyrics) | 9jabaze

    >>See more useful information provided by us here: See here.

    Review the information related to the topic Lyrics: Peruzzi – Majesty ( Song Lyrics) | 9jabaze again

    Advertisement pool

    Lyrics: Peruzzi - Majesty ( Song Lyrics)
    Lyrics: Peruzzi – Majesty ( Song Lyrics)

    DOWNLOAD/STREAM AUDIO

    Peruzzi – Majesty Lyrics

    [INTRO]
    Baby you’re a miracle in my life
    Cinderella, Cindodo
    Purri bang bang bang
    Pre bem bem bem
    Bem bem bem bem bem bem
    Speroach beats

    [VERSE 1]
    Ore
    Do do don’t be shy
    I no fit move until I see your light
    I cry a river
    If I fit walahi
    Purri bang bang bang
    Baby malo gbagbe
    Ah! Say na your cruise I like
    Show me that your miracle tonight
    Take me high
    I wanna feel alright

    [HOOK]
    If I gum body
    Baby go say you dey totori
    And I no want to dey bother you
    But I wan know if you
    Shan me
    Shan me
    If I gum body
    Baby go say you dey totori
    Me I no want to dey bother you
    But I wan know if you
    Shan me
    Shan me

    [CHORUS]
    Nwanne if you see the mermaid
    Her Royal Majesty
    Pikin wey fine like this
    She suppose dey with me
    Nwanne Nwanne
    I say Nwannem
    If you see the mermaid
    Her Royal Majesty
    (Her Royal Majesty)
    Pikin wey fine like this
    (pikin wey fine like this)
    E suppose dey with me
    (Suppose dey with me)

    [VERSE 2]
    I promise to kiss you before you wake up (muuawah)
    Love you without the makeup
    Baby don’t break up
    I touch down before the takeoff
    Yeah e yea
    Luckily for me
    You know my P
    Dey say I take you personal
    I no fit disagree
    Omo na confirm p
    If you check am
    True talk I no dey runs am
    Come through for my area
    So I for like give you your own plan
    Luckily for me
    You too sabi
    Dey say I wan dey take you personal
    I no fit disagree

    [CHORUS]
    Nwanne if you see the mermaid
    Her Royal Majesty
    Pikin wey fine like this
    suppose dey with me
    Nwanne Nwanne
    Nwannem
    If you see the mermaid
    Her Royal Majesty
    (Her Royal Majesty)
    Pikin wey fine like this
    (Like this)
    E suppose dey with me
    (suppose dey ee with me ee)

    [OUTRO]
    Kiss you (Kiss you)
    Before (Wake up)
    Love you (Love you)
    More without makeup
    Kiss you (Kiss you)
    Before (Wake up)
    Purri bang bang bang
    Speroach beats
    Swaps…swaps

    Advertisement pool

    Published on: March 13, 2019. at: 17:26

  • POST VIEWS
    38
  • Thank you very much for your interest in our article. We hope this information is of great value to you.

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *