LYRICS: Timaya – Pull Up ft Burna Boy | 9jabaze | The site that provides the most complete music chords

Are you looking for a topic LYRICS: Timaya – Pull Up ft Burna Boy | 9jabaze right? If so, then you can watch it right here.

LYRICS: Timaya – Pull Up ft Burna Boy | 9jabaze | You can find many other song chords here

Advertisement pool

LYRICS: Timaya - Pull Up ft Burna Boy
LYRICS: Timaya – Pull Up ft Burna Boy

DOWNLOAD/STREAM AUDIO

Timaya ft. Burna Boy – Pull Up Lyrics

[Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo

[Hook/Chorus – Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

I’m that guy wey dey burst their brain

Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

[Hook/Chorus – Timaya]
Pull up pull up

Right now they realising

[ Verse – Burna Boy]

Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)

[ Hook/Chorus – Timaya]

Tell them, make them know

[Outro – Burna Boy]

It’s STG

Advertisement pool

You can find more useful information here: See more

LYRICS: Timaya – Pull Up ft Burna Boy | 9jabaze And searches related to this topic

#LYRICS #Timaya #Pull #Burna #Boy #9jabaze

LYRICS: Timaya – Pull Up ft Burna Boy | 9jabaze

>>See more useful information provided by us here: https://australia.xemloibaihat.com/.

Review the information related to the topic LYRICS: Timaya – Pull Up ft Burna Boy | 9jabaze again

Advertisement pool

LYRICS: Timaya - Pull Up ft Burna Boy
LYRICS: Timaya – Pull Up ft Burna Boy

DOWNLOAD/STREAM AUDIO

Timaya ft. Burna Boy – Pull Up Lyrics

[Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo

[Hook/Chorus – Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

[Hook/Chorus – Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[ Verse – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)

[ Hook/Chorus – Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know

[Outro – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
It’s STG

Advertisement pool

Thank you very much for your interest in our article. We hope this information is of great value to you.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *